Home Lyrics Numero Lyrics by Soundz
Lyrics

Numero Lyrics by Soundz

Numero Lyrics by Soundz

Numero Lyrics by Soundz

Nigerian singer and record producer, Soundz come through with the lyrics to his new song titled “Numero“.

Soundz – Numero Lyrics

Soundboyfiidigyaldem

Gyal on a good day
You know mi get pride o
But me and my guys
A ti yo
I see this kele wey dey look fly oh
I say make I try make I no make opportunity pass by oh
So
I shine my 32
As she dey waka jeje inside o
Oh

Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care
Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care

Girl I want your numero
Your numero
Your numero oh oh
Follow me go
Girl I want your numero
(Your number)
Your numero
(Your number)
Your numero oh oh
(Your number ah)
Follow me go
Your number
(No no number)

Normally I never move like this but
I never seen nobody fine like you, girl
You make me wonder if I tie my shoe well
Cause why e be say I don dey fall for you girl
Face card (ehh)
Accent (ehh)
Fashion (ehh)
Sabi pass dem (ohhh)
So many qualities I cannot count them
I say make I summarize am say your

Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care
Body con fine
Body con set
Body con cute inna bodycon dress
Body con gara
Body 100
Body won dance to the gbedu don’t care

Girl I want your numero
Your numero
Your numero oh oh
Follow me go
Girl I want your numero
(Your number)
Your numero
(Your number)
Your numero oh oh
(Your number ah)
Follow me go
Your number
(No no number)

Leave a comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Lyrics

Gyatt (Lyrics) By Latto & Ice Spice

Gyatt (Lyrics) By Latto & Ice Spice Top notch American rappers, Latto...

Lyrics

This Moment Lyrics By Phyno & Cheque

This Moment Lyrics By Phyno & Cheque Nigerian rapper and lyricist, Phyno...

Lyrics

JAMA JAMA Lyrics by Gbolar Mighty

JAMA JAMA Lyrics by Gbolar Mighty Upcoming Nigerian singer and songwriter, Gbolar...

Lyrics

Jesus Power Lyrics by Steve Crown & Lydia Lifted

Jesus Power Lyrics by Steve Crown & Lydia Lifted Talented Nigerian gospel...